03/10/2026
PART 2: HOW MIRIAN'S POULTRY FARM SAVE EFE - THE FULL GIST
If You Read Part 1 Yesterday let continue!🔥
* After EFE Hear About Mirian's Poultry Farm For Owerri, Efe No Sleep He Carry Phone Search Mirian's Poultry Farm On YouTube, Instagram and TikTok, Come See Address.
* EFE no Waste time. Next Morning 6am, he enter Keke go Mirian's Poultry Farm.
When he reach there, he shock. First thing he see na hundreds of healthy Birds.- Brown, White, Big, dey make noise. Everywhere clean, no smell. The woman wey wear MIRIAN Cap smile give am, ask my brother, wetin happen?
*EFE begin cry again. He tell the woman wetin happen. MIRIAN no laugh am, she say, " EFE, no be your fault 80% of new Farmers now dey experience this.
* Na why we dey here. We no dey sell chicks only, we dey sell Success."
* That day, MIRIAN do something wey change EFE story.
* FIRST: She give EFE Original 2 weeks Brooded chicks: Vaccinated Strong.
* SECOND, She tech EFE for free: How to brood, how to keep them warm with charcoal pot, or Gas Brooder, how to give glucose, how to mix feed, when to give Gumboro and Lasotta vaccine. She even write am for paper give EFE.
NA SO EFE STORY CHANGE!
MY PEOPLE MAKE UNA LEARN FROM EFE STORY BCOZ E FIT BE YOUR STORY TOO
MIRIAN'S POULTRY FARM - HEALTHY BIRDS🐔 QUALITY CARE♥️