Ogechi uzoma

Call Directions Contact the practice

Ogechi uzoma This page is for positive vibes
Relationship coach
Lifestyle and entertainment.
(6)

21/10/2026

Who else feels like a little girl again whenever their mother visits, even though they are now married? 😭😭😭😭

19/10/2026

A Nigeria police officer gave my mother #200.

19/10/2026

Dearest Lord, hear the prayer of your children and bless them.πŸ™

18/10/2026

Your husband gbola no dey work???πŸ€·πŸ½β€β™€οΈπŸ™†β€β™€οΈ

16/10/2026

That is the highest level of wickedness.

15/10/2026

Be careful who you sleep withπŸ¦»πŸ½πŸ‘‚

15/10/2026

Quit that nonsense.

15/10/2026

Two types of women that can never love you no matter what you do for her.

E BE LIKE SAY UNA GO HOLD ON FOR RELATIONSHIP THIS PERIOD OOH! πŸšΆβ€β™€οΈπŸ€£Because I wan carry out one serious investigation we...
15/10/2026

E BE LIKE SAY UNA GO HOLD ON FOR RELATIONSHIP THIS PERIOD OOH! πŸšΆβ€β™€οΈπŸ€£

Because I wan carry out one serious investigation wey don dey worry me.

I wan find out wetin really happen that made Jesus choose 12 disciples, and not even ONE woman enter the list! πŸ˜­πŸ˜‚

12 men, zero women! Omo, wetin be the criteria wey Jesus use select these people? πŸ‘€πŸ˜‚

Abeg, make una give me small time. I need to study this matter very well before una go enter another relationship. 🀣🀣

WHO KNOWS THE REASON? MAKE WE HEAR FROM UNA OOH! πŸ˜‚πŸ˜‚πŸ’”

Address

Port Harcourt

Telephone

+2348027250904

Website

Alerts

Be the first to know and let us send you an email when Ogechi uzoma posts news and promotions. Your email address will not be used for any other purpose, and you can unsubscribe at any time.

Contact The Practice

Send a message to Ogechi uzoma:

Shortcuts

Share